[LYRICS] Hovaccy Ft. Otega – 30 Figures


Listen & Download “Hovaccy Ft. Otega – 30 Figures” Below:-

DOWNLOAD MP3

Lyrics

Intro
Ou Ou Ou Ou
Otega gangan...
Hovaccy Eleniyan....

Hook:(Otega)
Baba do am for me o
As u dey do am for them o
Awon omoba won shere mo o
Won gbowo lo 

Hook :(Hovaccy)
Baba do am for me o
As u dey do am for them o
Awon omope o shere mo o
Dem just dey pawo lo o

chorus:
Make the money pile up na wetin I dey pray for
Kowo ma wole Kile ma dibi koshelo mo
30 figures no too much to test me Lord 
Baba God na Grace I dey pray for 
Ilekun ashi,ashi 
Mo ti shishe ashina
Moti tan candle si pepe
Mo ni ilekun ashi o ashi
Moti shishe ashina
Mo ti tan candle si Pepe o

(Otega):::
Money come Money go
But we still dey o
Olorun maje agbodo lojo idije o
Make Djs put my songs on replay o eh eh 
Ilekun ashi make I dey rock all the Versace 
Take a look at me like bantashi make I dey cruise in my mercedes 


(Hovaccy):::
Baba loke shilekun ayo kowode
Ki n rire GBA kinma samankwe
Kowo mi po biti Adeleke o
I don dey hustle hustle e don dey tey
Kona mila biti Kolade
Shanawole kinma shaprepre....shaprepre o
I no want blessings,
Blessings wey go con dey stress me,bless me  wey go teach me lessons,bless me make i teach dem lessons
I no want blessings,
Blessings wey go con dey stress me,bless me  wey go teach me lessons,bless me make i teach dem lessons 

Back to hook 

Chorus 

Post a Comment

0 Comments